I no know wet’in I do
Wey make you love me so Daddy,
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently
This your love, it is all I want
This your grace is my warm embrace
Daddy igbakalamisi, eeh eeh eeh
igbakalamisi eeh eeh eeh (repeat)
This your love, it dey be all I want,
All I want
This your grace, is my warm embrace
Daddy igbakalamisi, eeh eeh eeh
igbakalamisi eeh eeh eeh (repeat)
This your love, This your love
I have never seen your kind of love before
This your love ooh, This your love
This your love ooh
Every day I’m seeing proof,
Your new mercy is something true,
It don’t change on what I do,
You stay the same always,
nothing can make you take your love from me
Hey, no one else deserves Our Praise ooh,
You come through for me on the hard days ‘
Tell my story for one name,
The only love that it,
Nothing can ever separate,
Separate me from
This your love, it’s all I want
This your grace is my warm embrace
Daddy igbakalamisi, eeh eeh eeh
igbakalamisi eeh eeh eeh (repeat)
Ifunaya gi Kachanma,Oo Ooh Kachanma
When I look around, all I see is your love (repeat)
This your love, it’s all I want
This your grace is my warm embrace
Daddy igbakalamisi, eeh eeh eeh
igbakalamisi eeh eeh eeh (repeat)